As #lockdownextension don dey trend so, NCDC oga, Chikwe Ihekweazu and Lagos state govnor, Babajide Sanwo-Olu dey tok say dem fit change am for us if numbers of cases pass as e dey ooo.
You think say we go need anoda lockdown? Shey make dey lock is inside yard again? Serving you something different! Pidgin continua...