All side wey a turn na people di die

Ma brother dem, ma sister them, neighbours dem and friend dem

All time na sound for cry, guns and tears

A go bring peace 

You di still tok

E di still shout

We di still  wonder

Dat ya peace be different from e won

Wuside Peace


Send in a voice message: https://anchor.fm/mottanni/message Support this podcast: https://anchor.fm/mottanni/support