As di kontri dey talk VPN upadan, I say make I use pidgin take scatter di mattar into pieces so una go understand am wella. VPN no be for only Twitter ooo. Dis podcast sweet pass ice cream.
Send in a voice message: https://anchor.fm/talktech/message
See All 266 Episodes of "TALK TECH NIGERIA"