Twale๐Ÿ™Œ to my Konfam listeners wey dey shine pass ๐ŸŒŸ... Anoda Futubol weekend don show and joy just boku everywhere as we go sidown watch wetin we love. Another thing be say Arsenal no come play this season o, as e be say dem no dey play with anybody for this transfer window.