still on top woman and how them dey cope for the media industry another better woman broadcaster we her name na Chisom aka THRILL ON RADIO don still talk her mind.
trill still talk say rape na terrible thing.
for more make you connect with us on all we social media platforms
@me3rodaily
On top make e for no loss for this week, we torchlight wetin woman broadcasters dey face.
And we fry mouth with one better woman broadcaster wey her name na CAMILLE of darling fm Owerri.
She put her mouth self on top the recent rape madness wey dey happen for the world.
FRSC don talk say 5 person don die for accident for inside Enugu state.
one 24 years old boy done use hot knife born another 10 years old boy sake of talk say the boy drink him tee.
On top we one on with the programs head of trend FM Asaba wey her name na Britz.
we torchlight gender inequality and how e take they affect the female broadcasters for inside the broadcast industry for Nigeria.
britz still her mind on the recent rape madness wet dey go on for the world today.
no forget to follow us on all we social media handles wey be
@me3rodaily Facebook/twitter/Instagram .
and always listen on top www.me3rodaily.com .
Police don arrest people wey violate the lockdown instruction for inside Lagos.
still, ontop police matter police don arrest two people way channel NNPC pipeline enter their house for Lagos
As the badness of rape, dey happen all around the world.
we for me3ro daily no like the madness and we don take am opon we self say we go do our part to help stop the madness of rape.
on top we one on wey be MAKE E FOR NO LOSS we get one correct woman broadcaster wey her name na ABIGAIL GOGO of GIDI RADIO for inside Lagos.
she settle down talk her mind about rape and wetin women dey face for the broadcast society
make e for no loss.
sharp sharp check am out ontop
www.me3rodaily.com
former governor of your state don die.
and for inside politics court don give Godwin obaseki power to contest for the next edo state governorship election.
Flood don kill one four years old girls and one woman for inside Lagos.
and "senator ajimobi still dey alive o" family
LISTEN more wwwwme3rodaily.com
the former governor of Oyo state family don talk say ajimobi still dey alive o
EFCC don talk say them must make sure say dem arrest everybody wey dey involved for the hushpuppy scam for Nigeria.
to LISTEN more www.me3rodaily.com
NCDC don talk say testing for inside Nigerian na the biggest washala wey the agency dey face for Nigeria.
the ban ontop worship centres and social functions still dey for inside Ekiti
and past ighodalo wife burial na on Saturday
FBI dey find six Nigerian wey there hand dey inside internet fraud. the federal government of Nigerian don talk say dem go give the international criminal court all the Jinger wey dem need.
Efcc don arrest popular female social media influencer wey them know her as @adeherself for crime
abike dabiri don beg Nigeria government make dem investigate the death of one 19th-year-old wey die for inside the US.
COVID 19 don kill one businessman wey police dey investigate for fraud for inside Lagos
and for Ogun state police command don parade, 35 people wey get hand inside killing and cultism
and for sports
the minister for sports Sunday dare don talk say e go take one point five million dollars to renovate mushod Abiola stadium for inside Abuja
MAN DON RAPE 15YEARS OLD IN BENUE
AND NIGERIANS DON BEG FEDERAL GOVERNMENT MAKE DEM SETTLE THE STRIKING DOCTORS
FOR MORE MAKE YOU FOLLOW US ON
IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily
GODWIN OBASEKI DON HOLD CLOSE DOOR MEETING WITH RIVERS ATATE GOVERNOR WIKE
AND 2 PEOPLE DON MISS SAKE OF SAY MOTO GET ACCIDENT FALL FROM BRIDGE FOR KWARA
FOR MORE MAKE YOU FOLLOW US
IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily
WE STILL DEY TORCHLIGHT HEPATITIS A
AND TODAY WE TALK ABOUT HOW TO CARE FOR WHO GET THE SICKNESS AND HOW TO GET TREATMENTS
NYSC DON BEG GOVERNMENT TO ALLOW THE CORP MEMBERS TO RESUME CAMP.
HOUSE OF REP DON BEG NIGERIAN DOCTORS MAKE DEM NO GO ON STRIKE.
FOR MORE MAKE YOU CLICK THIS LINK https://buff.ly/3e4G3lY
IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily
ONE WOMAN BORN 4 PIKIN AT ONCE FOR INSIDE ZARIA.
VICE PRESIDENT YEMI SHIBANJO DON YAN SAY E PAIN AM SAY NIGERIAN DEY LOOSE PLENTY YAM FOR WE COUNTRY.
FOR MORE MAKE YOU CLICK THIS LINK
IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily
KATSINA PEOPLE DON PROTEST SAKE OF SAY THE KILLY KILLY FOR KATSINA DON TOO MUCH
FOR ANOTHER TORI W.H.O DON TALK SAY THE CORONA VIRUS MATTER STILL DEY HIGH OOO SAKE OF SAY PEOPLE NO DEY HEAR WORD
FOR MORE MAKE YOU CLICK THIS LINK
IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily
THE KOGI COMMISSIONER FOR WATERWORKS DON TALK SAY HIM NO GO LEAVE OFFICE FOR ANY INVESTIGATION
AND FOR DELTA DR WEY THEM KIDNAP DON REGAIN FREEDOM
FOR MORE MAKE YOU CLICK THIS LINK https://buff.ly/3eprOso
IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily
50 SENIOR GOVERNMENT OFFICIALS DON FAILL THE EXAM TO BECOME PERMANENT SECRETARY
AND FOR OYINBO NEWS IRAN STATE MEDIA DON YAN SAY THE BLACK BOX WEY DEY JUST FIND NO GO MAKE ANY SENSE FOR THE INVESTIGATION
FOR MORE MAKE YOU CLICK THIS LINK https://buff.ly/3eprOso
IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily
ON TOP MAKE E FOR NO LOSS TODAY WE TALK ABOUT HEPATITIS AND HOW YOU FIT CONTACT AM
ONTOP ME3RO DAILY SPECIAL (MAKE FOR NO LOSS TODAY).
TIME: 2 PM
DATE: 7TH JUNE (SUNDAY) 2020
FOR MORE MAKE YOU CLICK THIS LINK https://buff.ly/3eprOso
IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily
ONE MAN DIE FOR ASABA ONTOP ATM CUE
AND POLICE FOR IBADAN DON TALK SAY THEM MUST END THE RAPE MATTER OF ONE 18 YEARS OLD STUDENT
AND FOR LAGOS ONE MAN ESCAPE DEATH AS ELECTRIC POLE ALMOST KILL THE MAN
ONE CHISOM EZE DON KILL HIM BROTHER FOR INSIDE LAGOS
AND FOR ABUJA POLICE DON ARREST BOB RISKI
FOR MORE MAKE YOU CLICK THIS LINK https://buff.ly/3eprOso
IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily
POLICE DON ARREST WOMAN FOR INSIDE IMO STATE SAKE OF SAY SHE THIEF ONE PIKIN.
AND FOR LAGOS MAGISTRATE DON SAY MAKE THEM KEEP FUMILAYO WEY KILL HER PIKIN FOR INSIDE PHYKIA HOUSE.
FOR MORE MAKE YOU CLICK THIS LINK https://buff.ly/3eprOso
IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily
MEN OF THE NIGERIAN NAVY FOR INSIDE CROSS RIVER STATE DON CATCH SOME CULTIST FOR CROSS RIVER STATE
AND FOR INSIDE ANAMBRA STATE MOTO DON CRUSH ONE OKADA MAN.
FOLLOW US ON IG @me3rodaily TWITTER@me3rodaily FACEBOOK @ me3ro daily
ONTOP MAKE FOR NO LOSS TODAY WEY BE CHILDRENS DAYS.
WE GET MUMMY NINA OF WAZOBIA FM TO TALK ABOUT CHILD ABUSE.
HAPPY CHILDRENS DAY TO OUR LEADERS OF TOMORROW
ONE MAN DON BURN HIM SISTER SAKE OF SAY SHE INSULT THERE MOTHER
AND FEDERAL GOVERNMENT DON HELP SAVE 50 NIGERIAN WOMEN FROM SEX TRAFFIC
FOR MORE MAKE YOU CLICK THIS LINK https://buff.ly/3e4G3lY
NSCDC DON ARREST MAN WEY TOUCH LIGHT TWO OF HIM PIKIN DEM
AND FOR BENUE STATE ONE GIRL DON FAKE HER OWN DEATH
FOR MORE MAKE YOU CLICK THIS LINK https://buff.ly/3e4G3lY
NEW BRIDE DON STAB HER HUSBAND TO DEATH FOR INSIDE BAUCHI
MOTOR WEY FAIL BREAK DON KILL ONE PERSON LEAVE TWO PESSIN INJURED
LISTEN MORE MORE https://buff.ly/3e4G3lY
TODAY ON TOP MAKE E FOR NO LOSS ON TOP ME3RO DAILY WE DEY TOUCH LIGHT Hepatitis B AND signs and symptoms
+TWO PEOPLE DON DIE AND SIX PERSONS DON INJURE FOR MOTOR ACCIDENT INSIDE OGUN STATE
+AND FOR INSIDE EBONYIN STATE GOVNOR DON SAY THEM NO ALLOW ALIMAJIRI ENTER EBONYI STATE