This episode of strange podcast comes in Pidgin Language, it focuses on the issues happening in Nigeria and around the World. It was hosted by Kanayo_Oap and co-hosted by @Sdowell25 .
Them dey talk say Lizard na crocodile wey just join miltary. Based on the levelz of the election wey we wan full out so we gatz choose between Lizard (Atiku) and Crocodile (Buhari), which one we feel say go better for us? Which one go pay us, we Nigerians suppose reason how we want take arrange our future with dat of our pikin dem. We Don see say no be by mouth. If na by mouth , plenty of us for don build skyscrapers.