This is one of the hottest Afro gospel rap recorded, with a melodious chorus, ad libs and hard rap verses delivered on a groovy beat. Inspired by appreciation to God for experiences both in good and bad times. This praise and worship song with a combination of English, Latin, Igbo, Hausa and Yoruba has both a religious and a party/dance vibe. Its content is easily relatable to any religious fanatic. Share your thoughts
Facts about existence and how the two highest inseparable entities “God” and the “Devil” will always co exit. They have a strong bond. God never wrote the devil off, humans did.
They no fit withstand pressure Call me MR OPPRESSOR
TALIBAN BOI LORD MILI
XPLICIT
Make you comot for my face Make you comot for my face Make you comot for my face Make you comot for my face
Taliban boi Medusa Cannot look me in the face its a Suicide They no dey hear word they go want try I pass you turn back You go still Kpai
I am a god I am a man I am a beast I am a mystery Both in the land of the dead and the living Shebi you dey whine me ni Shebi you dey whine me ni Who be that wey dey breathe
Make you comot for my face Make you comot for my face Make you comot for my face Make you comot for my face
They no want comot for my face Until they see the pump action See tension Very very high tension They no fit withstand pressure Call me MR OPPRESSOR
They no want comot for my face Until they see the pump action See tension Very very high tension They no fit withstand pressure Call me MR OPPRESSOR
If you price You go pay As i dey my dey make you dey your dey For this game we dey play If you dont like peace We go blow you away
If you price You go pay As i dey my dey make you dey your dey For this game we dey play If you dont like peace We go blow you away
Fa bia niru ogu Fa wo fada When i turn around Fa machaba Little do they know I am a Godfather I dey read their minds like a literature
Fa bia niru ogu Fa wo fada When i turn around Fa machaba Little do they know I am a Godfather I dey read their minds like a literature
So just send me your location I love peace but I like war I still believe in one love Until somebody fuck up
Send me your location I love peace but I like war I still believe in one love Until somebody fuck up
They no want comot for my face Until they see the pump action See tension Very very high tension They no fit withstand pressure Call me MR OPPRESSOR
They no want comot for my face Until they see the pump action See tension Very very high tension They no fit withstand pressure Call me MR OPPRESSOR
If you price You go pay As i dey my dey make you dey your dey For this game we dey play If you dont like peace We go blow you away
If you price You go pay As i dey my dey make you dey your dey For this game we dey play If you dont like peace We go blow you away
Cha nuzo Cha nuzo Cha nuzo Chakwa nuzo Ajo mmawu na biakwa nuzo Ajo mmawu na biakwa nuzo
Cha nuzo Cha nuzo Cha nuzo Chakwa nuzo Ajo mmawu na biakwa nuzo Ajo mmawu na biakwa nuzo
DeeJay Ilos B has been shutting down events in the Federal Capital Territory and beyond. TaliBANboi Lord Mili has always been a force to reckon with from Benue State. DeeJay Ilos B who hails from ibadan teams up with Lord Mili on his debut single. You already how inevitable it is for this tune not to be on rewind selecta on your playlist.
I.G: @djilosB @lordmili101 Twitter: @djilosb @lordmili_101
From the stables of XPLICIT GENERATION Black & White Visualz a political science final year student of Uniabuja is a video choreographer and a photographer teams up with his label mates Lyrically Cross a graduate of Computer science from Unizik and Lord Mili a graduate of Physics from Benue state university on this Xplicit Generation's debut single A1(Anoda One). Lord Mili and Lyrically Cross has been active in the music scene and have been dropping singles for a period of time now. Download, listen and share.