One of the most unrealistic expectations you can have of your partner is that they be to You who only God can be.
This is communicating expectation 2.0 podcast Family π€Έπ€Έπ€Έππππππ
So, from last week we established that our partners ain't mind readers and it's important that we communicate expectations;today, I've gone steps ahead to share how to communicate expectations, identifying consequential and inconsequential expectations,steps to Communicating expectations, things you should never do while communicating expectations and many more ππ
Enjoy ππ€Έ
ATTENTION!!!!
YOUR PARTNER IS NOT A MIND READER; ENDEAVOR TO COMMUNICATE YOU EXPECT OF THEM!!!
This is the communicating expectation series family π€Έπ€Έπ€Έπ€Έ
Enjoy and don't forget to leave me a comment πππππβ€οΈ
When people utter a statement as "Even unbelievers have a better marriage than the so called believers", what do they mean".. What justification is there to choose a believer over an unbeliever ?
My better Lovers of If na you, Wetin you go do? Podcast πΊπΊ How una dey?? Na the Relationship or Situationship series I bring come ooooo..... I sure sey una dey excited as much as I amπ€Έπ€Έπ€Έ
On episode one of this special series,na wisdom wey you no wan miss ππI bin discuss one of the greatest decision everybody need to make to have a Great marriage. You need to listen, enjoy ππβ€οΈβ€οΈβ€οΈ
It's quite important to note that your Big day(Wedding day) is as well a Big day for your parents.
Helloooo brethren and brenthrensesπ₯°π₯°π₯° Na your girl bringing to you your favorite podcast π€Έπ€Έ
On today's episode of your ogbonge podcast,I and my guest bin discuss the place of parents in deciding the course of their children's wedding ceremony..
Abeg, enjoy and no forget to drop comment ooo....
β€οΈ
_What option do you have when your partner' parents insist that your wedding ceremony be done quite differently from how you and your partner had always wanted and planned it?_π€¦π€¦π€¦π€¦
Hello lovers of "If na you,Wetin you go do?" Podcast with Eltodal ππ I dey very excited to bring you the latest episode of your favorite podcast. The gist segment as usual dey super as I discuss something very important and the story nko,hin wear koikoi shoeπ π π
Abeg, Enjoy and no forget to drop comment ooo
β€οΈ
βοΈβοΈGodly Relationship DefinedβοΈβοΈ
Does praying together, fasting together, studying the Bible together, abstinence from premarital sex and every other activity justify that a relationship is godly?
This series is specifically for those who are in godly relationship or need to gain clarity on what a godly relationship should entail...
Enjoy ππ
Hello Friends πππππ
Do you have married siblings? This episode is specifically for you βοΈβοΈβοΈβοΈ
Enjoy π
Someone said-
"Until you find someone who won't go a day without talking to you, keep searchinw!"
Agree or disagree?
Na your better girl bring your ogbonge podcast come oπΊπΊπΊπΊπΊπΊππππβ€οΈβ€οΈβ€οΈ
On today's gist,we dey discuss preference in means and regularity of communication in marital relationships. And the Tori wey dey ground,wetin you go advise the lady wey be sey hin fiance no dey make attempt to settle when dem get conflict π
π
π
π
Enjoy πππΉ
Mood Swings ππππ
The question usually asked from ladies with regards to mood swings is what exactly they want when they get mood swings - space or attention ??? ππ But do you know mood swing is capable of costing you valuable relationships if not managed appropriately?
Happy Sunday my dear brethren and brethrensesππ
Your girl Eltodal don come again with another episode of your favorite podcast πΊπΊπΊ Today's episode na one very important one wey nobody suppose miss as we dey trash the Matter of mood swings and it's implications on Marital relationships.
Enjoy and no forget to drop comment o and as well share with friends β€οΈβ€οΈβ€οΈπ
We are usually being advised never to start what we can't finish especially with In-laws but is this assertion applicable in all cases?
Hello my beloved people and Lovers of "If na you,wetin you go do?" Podcast π€©π€©π€©ππ I sure see body dey gallant ππ
Another episode don drop and as usual,hin dey very intriguing and educative.
The gist segment, very educative as I discuss conduct around your In-laws to be.
The tori for today,hin wear koikoi shoe as parents turn hindrance to the coming together of their children as husband and wife o..
Abdg,click link to listen and no forget to drop comment oππππ
The journey of marriage is a very long one so you really can't afford to go with so many uncertainties. There are deep conversations you must have with your partner and questions you must ask and that's why I've put together in this month's series of "If na you,wetin you go do?" Podcast 20 Questions to aid you in such conversations.
Happy Sunday Brethren and Brethrenses π
Na your girl Eltodal bring your favorite podcast come again ooππΌππΌ
20 Questions before "Yes,I do" series na one of Ogbonge series wey you no suppose miss at all...
No forget to share with your friends, partners and leave me a comment.πππβ€οΈβ€οΈβ€οΈ
Enjoy!
20 Questions before Yes,I Do is here my people .....
Plenty relationship no suppose break if some questions were asked. My people, chill, listen and no forget to comment ooooo
Journey From "Sir" to "Dear" , "Baby" , "My Love"
How awkward can it be having to start referring to your spiritual Father, Leader,mentor or someone you look up to as your baby and love after getting into a relationship with them??πͺπͺπ€£π€£
Hello beta listenersπ₯³π₯³π₯³π₯³π₯³π₯³π₯³ I sure sey body dey wellππ
Na another episode of your favorite podcast I bring come for you ooo and hin dey very hot as usual πππ€π€π€π€
The gist segment,you no wan miss am as we discuss moving from "sir" to "Baby" and the likesππ
And the tori wey dey ground leave us with a very important question we everybody go learn from.
Abeg, cross leg listen and no forget to drop comment ππππππβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈ
Hello beta listeners π
Money Matters 2.0 don land oππΌππΌππΌ on this episode,me and my guest Mr Damilola Balogun discuss Financial intelligence and hin open our eye to three major aspect of money matter.
Enjoy π
Money Matters 1.0
My dear country people, how una dey?
Na Special series of your Ogbonge podcast na hin I bring come for una today oππΌππΌππΌππΌ
On this episode,no be only me waka come o,I bring beta guest and we go dey discuss "Money Matters".
Wetin be your mindset about money in relationship and marriage?
How you fit deal with partner wey no dey see any reason to dash you money?
These and many more on this Ogbonge series.
Abeg, cross leg and listen π
Happy Sunday and Valentine's day my people π€π€β€οΈ
Another Episode of you beloved podcast,"If Na you,wetin you go do? With Eltodal don drop oππΌππΌππΌ
On today's episode na very hot , educative and interesting discussion we you no wan miss o and today's tori,hin tie scarf.
Abeg shaperly click link to listen.
Happy Sunday Brethren and Brethrenses ππ
Na another episode of "If na you,wetin you go do with Eltodal" na hin I bring you on this beautiful day ooo ππΌππΌππΌ
You see the matter wey we bring come this show today,hin tie wrapper o...
Isabella and Jude wedding suppose hold during the lockdown but after much persuation from Isabella,dem postpone the wedding. As lockdown con ease now, the wedding matter con tie turban oo..
Na so Isabella fiance tell am sey na Lockdown wedding (50 people in attendance) dem go still do ....
Wetin trigger such reaction from Jude?
Abeg, listen and don't forget to comment o..
It's a beautiful Sunday πππππππππβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈ
Na your girl Eltodal dey greet you because another episode don land oπ―ββοΈπ―ββοΈ
For today,no be only me Waka come o, guest follow me come wey go dey discuss"How long is too long to keep a guy waiting for reply to His proposal" Hmm...You no even wan miss the wisdom wey our guest share with usππ
And the tori for today,Sister husband-to-be open up to am few weeks ago sey hin dey battle with masturbation... Hmnnn...Abeg,no forget leave comment for this sister o.
comment,like and share β€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈβ€οΈ
Hello people πππ
Na Ogbonge episode I bring for you today oπππ
Na me be host and na me still be the guest today ooo because me too share my toriπΊπΊπΊ
And the Matter wey we bring,hin tie sho lace o.... Brother ask sister out for the past six months and anytime hin ask ''How far?" , Sister go talk sey she still dey pray.... Hmm........
Abeg click link listen to this Ogbonge episode ful of gist and plenty spices ππΌππΌπ€£
Abeg no forget to comment and share o
Naso Ayomide jam one Prophet for road when she dey very much younger wey tell an sey na "Oluwaseun" be the name of her future husband o....
Se Ayomide finally see any guy wey dey bear Oluwaseun propose to am?
Abeg click link listen to this episode fast fast because this matter tie gele o and na me and you go untie am.Abeg,no forget to comment π
My people, plenty things wey dey unimaginable dey shele for this life o..The tori wey we bring for una for this episode of "If na you,wetin you go do? with Eltodal" tie wrapper o.
Patricia bin dey very devastated as some guys don rape am just few months to her wedding. Hmnnn....
Who bin the guys wey rape Patricia?
Wetin be the attitude of Ade her husband-to-be?
Wetin be the secret wey Patricia never know about the rape?
My people, cool down listen to this ogbonge episode wey we bring so and no forget to comment oo.
β€οΈβ€οΈβ€οΈ